Ultimate magazine theme for WordPress.

Sparkle Tee – Hustle Dot Com

2

Nigerian Talented fast-growing rapper, Sparkle Tee releases his last single for the year called “Hustle Dot Com.”

The street-made song ‘Hustle Dot Com’ follows on from his previously heard song ‘Gbam’ released some months ago.

Listen, Download & Enjoy Below!!!

DOWNLOAD MP3: Sparkle Tee – Hustle Dot Com

Visit www.allaroundnigeria.com for Latest News on Nigerian Politics, Entertainment, Celebrity Gossips, Metro News, Sports, Technology, Health, Education, Business, History, Facts and much more….

Lyrics;

Pikin wey dey suck breast no know say miliki cost
As you dey follow blind man o, shey you ready to lost
As time dey go, no remote to pause
As you dey waya the aza, try to dey plus minus
Ogbeni, which kind heart you get?
Rain dey beat mama for house, you pay one year for hotel
Mumsy wey sell her wrapper bail you for cell
No be to be a bigi boy o, shey you get the sense?
Use your head before them go use am for you
If you broke you will know that no one loves you
That is my little advice for you
Give to maleh before you give Obianuju
Brother, leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
WWW hustle dot com
Obi ọ ga abụ gị de a boy o til thy kingdom come?
Brother leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
WWW hustle dot com
Obi ọ ga bụ gị de a boy o til thy kingdom come?
And ị buté ike ụmụ girls abịa
Asa gbachaa lika lika ofu alert ọ daa
I love you pass my mother, the girl achiaa
Maná orichaa your money ọ dị mean koo gi waa
See, if you dey calculate the money wey you spend on flex o
You for done build fine house
Avoid urgent 2k girls, invest o
Egbon, no be everyday guy man dey collect o
Before you do waya waya, make sure you bless your family first o
For the sake of maka Chukwu, try to help your brothers biko
No dey come for here come dey form busybody
Charity begins at home o, Okoro
No dey buy me drink, brother give me the update
I am a born again, I no dey like alcohol
Na hustle be my church o (hallelujah)
Brother, leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
WWW hustle dot com
Obi ọ ga bụ gị de a boy o til thy kingdom come?
Eee, and ị bute ike ụmụ girls a bịa (a biaa)
Asa gbacha lika lika o fu alert o daaaa (o daaaa)
I love you pass my mother, the girl a chiaaa (a chiaaa)
Maná oricha your money ọ dị mean kor gi waaa (waaa)
You May Also Like:  BNXN (Buju) – Many Ways ft. Wizkid

Recent Posts:

2 Comments
  1. Chima says

    I love this song bro keep it up

  2. Okechukwu chimaraoke says

    I like the song for men

Leave A Reply

Your email address will not be published.